Dem say “Follow who know road”, but some of una no dey hear word. I hear say upon all the good things wey @BlockBetGG dey do for their users, some of una no dey still bet with them; worse part be say some no even sabi wetin be $BLOCK 😭
WETIN BE BLOCKBET?
BlockBet na sports and casino betting platform wey @Blockassetco launch and e dey use crypto. Yes, e dey use crypto like $BTC, $ETH, and most importantly $BLOCK. And to show you say e dey legit, since dem launch for June 2024, people don bet over $50M there!!
Today, one of my guy tell me say when Man U cut him ticket for Sporty na loyalty points dem give am, I burst laugh. Egbon, if your $BLOCK game cut for BlockBet this month of April, you dey get 20% CASHBACK. As in, if you bet $100 worth of $BLOCK and e cut, you go get $20 back…